Daily News Alert
Enter your email below.





Hot Stories
Recent Stories

Nigerian Dancer, Kaffy Excited As She Meets Wizkid And Olamide (Video)

Posted by Thandiubani on Wed 31st Jul, 2024 - tori.ng

The video captured the moment the famous dancer leaped in excitement after seeing the superstars in a room.

 
Popular Nigerian dancer, Kaffy has expressed happiness after meeting musicians, Wizkid and Olamide.
 
A video of their meeting has now gone viral on social media.
 
It shows an excited Kaffy hugging the singers while expressing joy.
 
See video and comments below:
 
CEE DEE QEEW said: “Na both of dem humble fr😘😂. Olamide na shy type (introvert indeed)😂😂 if no be say baba dey do music and he come get this kind money I swear na indoor he go like to dey dey too much 😂😂. But wizkid na extrovert baba no dey shy”
 
NAFF said: “Who is Olamide or Wizkid for kaffy eyes ? She’s in the game before them!!!!”
 
Moslim said: “Kaffy…. See as both em humble too”
 
Qudus oseni wrote: “Wetin una dy smoke, se Kaffy wa kere ni Abi you think say na random person ni ?”
 
Kadirkannah stated: “The way she jump hug olamide dem no born her well make she try am with wizzy 😂😂”
 
Solomon Emmanuel said: “All of una da shout “that’s kaffy o” b like Ona no know the level wey naija upcoming artist dey not to talk of WizKid”
 
WATCH VIDEO:


Top Stories
Popular Stories


Stories from this Category
Recent Stories