Nigerian socialite and businessman, Pascal Chibuike Okechukwu aka Cubana Chief Priest has released his debut single, More Money.
This followed his online fight with Grammy winner, Burna Boy some months ago.
He took to his Instagram page to announce the release of his first single.
Cubana Chiefpriest wrote:
"My Time Is Now !! More Money Out Worldwide🌎 Music🎼 Na Water💦 No Be ChoChoCho. Link Dey My Bio, My People Ka Anyi Pikashiwa…. Happy 🍰Day CP"
See some comments below:
@joshuaexchange_the_king:”Cubana done block me 😢because I say hope in no Dey use this song because of Burna boy till now e block me.”
@daveplayblogger:”Omo Burna Boy Don Unlock Cubana Chief Priest Inner Talent, See Gbedu.”
@daviddowning6216:”As this guy no de tell Davido the truth na so Davido no no still de tell am the truth 😂😂,”
@iamtherealallegedly:”The song make song na,it is like a gyration song…hope una know what gyration song means.”
@iamsace_chanel:”See first cp first attempt now,e balm pass many of burna jams sef,cp levels too long,see who burna wan oppress just unseat burna for next Grammy levels oh,only 30bg GENG na I’m fit rubbish burna like this.”
@boujee124:”Is this song popular reach I no buy limbo maker I know Watin cause am.”
@iam_koveh:If na cause of Burna cp start to Dey do song, make una tell am make em just Dey do am go one side cause no how em fit reach where Burna Dey , I no put water for mouth talk am.”
@mullies3:”See Voice be like frog.., continue with ur Hotel business…..Music is not for you.”
Watch the video below: