In the post, the man alleged that she had taken the transport fare but failed to honor their agreement to visit his home.
A Nigerian lady has been declared wanted after collecting N5,000 for transport fare from a man and later failed to visit him.
The lady after coming across the wanted tag, took to her Tiktok page to express shock.
The man alleged that she had taken the transport fare but failed to honor their agreement to visit his home.
He went further by posting her name and photo online to βcreate awareness,β claiming he had been scammed.
See some reactions below:
Biggest bird β€οΈπ¦
: β5k? Omo nah so hunger reach for Nigeria? She even reposted ππ
.β
Peculiar apple baby: βAs I chop money for flight βοΈ2 times I no show πfear don dey catch me now.β
Sticker vendor in Ibadan/Lagos: βUnor get level at all on top 5kπΉπΉπΉ.β
darmie03: βI like u walahi awon oloshi untop 5k dem turn content creatorππ.β
justsay jessie b: βSister hood is proud of u make the boy send him Aza make we refund π©ππ.β
PrettySky: βDem wey Dey send money come California dem go ? ππππ.β
sli_m_zy8: βE just Dey sweet me πI Dey wait make them post my own picture too.β
BabeTy: βPeople when promise client say them de come for 2 years nko. How una take better pass this girl πππ.β
Khloejames: βMany of una no go marry una go waka tire ππ I just dae laugh sha cause na me know wetin one of my guy don do for one girl before that wan go see husband I just dae pity her π
π
.β
WATCH VIDEO: