In the chat, the girlfriend was demanding N5k from the lady's 15-year-old brother.
A Nigerian lady has released a chat between her brother and his girlfriend.
In the chat, the girlfriend was demanding N5k from the lady's 15-year-old brother.
The lady took to Tiktok to share the video of the chat.
She captioned it, โThe part where he said Goodnight after everything the girl said๐ญ๐.โ
See some reactions below:
A: โIf you like dey curse guys!! Your brother too dey part of us. Very simple.โ
khrisbella20: โshe don write song give your brother, ayra starr people.. nor be only it good to love somebody and somebody loves you back.. why e dey pain me? me wey dey 15 then fear nor let me ๐๐.โ
๐Ayomide๐: โWetin he want way the girl no give am hope say no be Wetin I dey think Sha๐น๐.โ
KING <>JULIA๐๐โค๏ธโ๐ฉน: โMake I fix my xs max give my brother first I wan see him true colour ๐.โ
Ydk๐๐ฅท: โYour brother nah nonchalant ๐๐๐and he con get steeze Iโm proud of him pls guys find him for me.โ
Buike: โAbeg I need do transfer for this ur brotherโฆ Brotherhood is proud ww him, no time for long talk ๐๐๐๐.โ
Fโช๏ธO๐นG (fear of God): โWhat goes around comes around na so you too dey bill someone son make dem bill ur brother too ๐๐โ
WATCH VIDEO: